Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Former Presido Goodluck Jonathan don land for Aso Rock to give Presido Tinubu full gist of wetin shelle for Guinea-Bissau election, as tradition demand anytime former presido handle regional wahala.
Jonathan talk say di election don already finish, results dey almost complete, and di only correct next step na to announce who truly win instead of dis confusion wey don drag military enter matter.
E beg ECOWAS leaders make dem reach out sharp-sharp to Guinea-Bissau government, remind dem say dem be human beings and dem sabi wetin be di right thing.
Written by: News Editor 1
ECOWAS Guinea-Bissau election Jonathan political briefing TINUBU
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025