ECOWAS

5 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Naija Begin Send Onion Give Ghana

By: Mariam Ajayi Nigeria don lift suspension on onion exports to Ghana, clearing di way for immediate resumption of cross-border onion trade between both country. Di National Onion Producer, Processor and Marketer Association of Nigeria say di decision follow consultation with trade pipo, diplomatic authority, ECOWAS and other stakeholder. NOPPMAN President, Alhaji Aliyu Isah Maitasamu, na im announce di decision for public notice dated August 19, 2026. Di association say […]

todayAugust 19, 2026 10

OBODO NAIJA

President Tinubu Call for Joint Action Against Afro-Phobia for South Africa

Wi oga Presido, Bola Tinubu don call on African leaders make dem join hand together to condemn di ongoing xenophobic attacks against Africans for South Africa. Im fry mouth inside di 69th Ordinary Session of ECOWAS Authority of Heads of State and Government for Sierra Leone, Tinubu wey Vice President Kashim Shettima represent, say one united voice go send strong message say intolerance no go dey accepted. Di President also […]

todayJuly 20, 2026 13

obodo oyinbo

Presido Faye Become New Chairmo of ECOWAS

Senior man Presido of Senegal, Bassirou Faye, don become di new Chairmo of ECOWAS. Dis one na after election inside di 69th Ordinary Session of Heads of State and Government meeting wey happen for Sierra Leone on Sunday. Faye take over from Sierra Leone Presido, Julius Maada Bio, wey bin dey lead di regional body before now.

todayJuly 20, 2026 15

OBODO NAIJA

President Tinubu Open New ECOWAS Building For Abuja

Wi oga Presido, Bola Tinubu don open mouth whaa for ground, tell di world say Nigeria and peace mata na five and six. Baba seyi tuk dis one through im vice, Kashim Shettima as dem ma go open di new ECOWAS headquarters for Abuja, Senior man presido fry mouth dat make di rest of Africa bring deal come and dat Nigeria active 2.4.7, nor be small.

todayJuly 3, 2026 21 3

National

Jonathan Brief Tinubu On Guinea-Bissau Wahala

Former Presido Goodluck Jonathan don land for Aso Rock to give Presido Tinubu full gist of wetin shelle for Guinea-Bissau election, as tradition demand anytime former presido handle regional wahala. Jonathan talk say di election don already finish, results dey almost complete, and di only correct next step na to announce who truly win instead of dis confusion wey don drag military enter matter. E beg ECOWAS leaders make dem […]

todayDecember 1, 2025 30

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds