Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Di African Petroleum Regulators Forum don give Nigeria big promotion as dem pick di country as official headquarters, and elect NUPRC oga, Engr. Gbenga Komolafe, as di new Chairman.
Di announcement land during dia first executive meeting wey dem hold online on December 2, 2025.Plus, NUPRC senior official Eyoanwan Ndiyo-Aiyetan don also climb go top as secretary of di Forum.
Written by: News Editor 1
AFRIPERF Nigeria HQ Gbenga Komolafe
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025