By: Rilwan Agbomeji
Britain Prime Minister, Keir Starmer, don launch im TikTok account on Monday to connect with younger voters, even though gormentĀ no dey allow to use di app for uk.
Wey tori pipo con ask say na whole prime mister dey do tap tap, Na im tok tok person dey clear di matter that, na forĀ security measures, say nor be tap tap di Starmer dey do for tik tok .
Unto di recipt wey fall out, Di first video wey Starmer post from Downing Street show im and im wife for Christmas lights ceremony, dey ask people make dem follow am.
Another video show Ukraine President, Volodymyr Zelensky, dey hug Starmer outside 10 Downing Street, then dem show am dey discuss with France President Emmanuel Macron and German Chancellor Friedrich Merz about plans to end war for Ukraine.