By: Esther Ayoola
Wi Vice Presido Kashim Shettima don align marras say, president Bola Tinubu nor dey security matter play at all at all.
Oga vice dey yan dis one for inside NISS 18th executive intelligence management course crew for him office for abuja.
Say, na about 78 guys including commandant joseph odama, ni come drop their final course report for VP.
Shettima carry the report, yan say government dey on top di security matter, and dat dem nor gree for any jaguda boys.