Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Alice Iduh
Wi oga presido bola tinubu don konfam one ministerial committee wey go help settle di over n4 trillion debt wey gornment dey owe more than 2,000 contractors for di obodo nigeria.
Presido adviser on media and publicity, bayo onanuga, ni share di update after federal executive council meeting for abuja.
According to onanuga, contractors don dey shout, our moni eh, oh our money and dey protest wi nor go gree we nor go gree for months because government never pay for projects wey dem don complete.
E talk say di money wahala don put many contractors for big stress some don lose property, some dey sick, and some even don die.
Say ni make wi oga presido set up dis new committee to join bodi find solution and make sure government clear di money so projects no go remain stuck.
Written by: News Author
Government Debt Settlement Nigerian Presidency News
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025