Listeners:
Top listeners:
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos
todayDecember 11, 2025 12
By: Alice Iduh
Lagos State Police don clear tori wey dey go viral, say one inspector wey area boys beat for Oshodi inside video dat im thief, nor thief anytin.
Na for inside statement on Thursday by police tuk tuk, SP Abimbola Adebisi,Police talk say na lie, say di officer dey do im official work wen di wahala hapun.
Adebesi yarn mata dat,di inspector dey Lagos State Taskforce, and e dey stop illegal parking for Brown Street, Oshodi.
And dat wahala start wen one motorist wey im stop for illegal parking begin fight am and dat na wetin hapun bdat and nothing like thiefing.
Written by: News Author
Oshodi Police Incident Police Inspector Assault
todayDecember 12, 2025 7
todayDecember 12, 2025 5