By: Esther Ayoola
Rivers State Govo, Siminalayi Fubara, don chop anoda accuse say e dey sidelined lawmakers, and dat dis one sef go fit spark anoda wahala for state.
U sabi say on Wednesday, Fubara talk, say him oga, Nyesom Wike, never still, set meeting between im di govo an di Wike-aligned lawmakers.
On Thursday for Port Harcourt, speaker Amaewhule wey dey with 10 lawmakers don respond to di governor tori tori session say make di governor take responsibility.