Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
See Gobe, for Ikeja Electric as Federal Competition and Consumer Protection Commission (FCCPC) seal dia Headquarters on Thursday say dem deprive a consumer im right.
Head of tuk tuk, Kingsley Okotie, yarn tori pipo say, im company nor dey hide and dat dem dey cooperate with regulators to settle di matter.
Dem dey run ground with all stakeholders make sure say every directive from FCCPC dem follow am sharp-sharp.
Ikeja Electric yarn say dem dey play clean, dem wan settle di mata.
Written by: News Author
FCCPC Consumer Rights Ikeja Electric HQ Sealed
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025