Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Bayelsa PDP don support Governor Douye Diri decision to carry out autopsy on him late deputy, Senator Lawrence Ewhrudjakpo, make dem sabi how im die.
Governor Diri give the order on Saturday when former President Goodluck Jonathan come condole with am and Ewhrudjakpo family for Government House, Yenagoa.
Diri talk say dem do am because social media dey spread fake rumor and talk about wetin kpai the im deputy.
Ewhrudjakpo reportedly collapse for him office last Thursday, dem rush am go Federal Medical Centre, Yenagoa, where dem later declare say e don die.
Written by: News Author
Autopsy For Late Deputy PDP Support Governor Diri
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025