Business

Dangote Say Im Go Sell Petro At ₦739 Per Litre Starting Tomorrow

todayDecember 15, 2025 5

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Dangote don announce say petrol go sell for ₦739 per litre from Tuesday, as e talk for press briefing at Lekki Refinery on Sunday.

E explain say refinery don reduce gantry price from ₦828 to ₦699 per litre two days before, and now di new price go benefit consumers.

Dangote assure Nigerians say di ₦739 price go dey enforced, and e go fight any form of price manipulation.

E add say anybody wey get truck fit waka come buy petrol, and even though refinery dey sell at ₦699, actual money wey dem dey collect na around ₦389.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app