Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former AGF and Justice Minister, Abubakar Malami, don raise dust on Monday as e demand make EFCC oga rescue himself from any investigation wey concern am.
Through im spokesman, Muhammad Doka, Malami allege say EFCC dey run di probe with bias, personal beef and political witch-hunt because e just comot go ADC party.
Di former minister accuse anti-graft body of illegal detention, media wahala and breaking due process, say no be justice dem dey find.
According to am, how and why EFCC dey pursue di matter na old hatred from EFCC leadership, no be real law enforcement work at all.
Written by: News Author
Abubakar Malami EFCC Prob Malami EFCC Clash
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025