By: Esther Ayoola
Hear mata, say di presidential nominees for Nigeria petroleum regulatory agencies don go promise wi senate, say dem go make sure local production become number one, di champion for Naija petrol mata, and say import go be only last option to cover supply gap.
Based pressure wey dem face for dia screening for senate on Thursday, omo, dem nor know wen dem promise heaven and earth oh, say, dem activation, better style, na promote local production for di (upstream) and petroleum resources (downstream).
Engineer Saidu Aliyu Mohammed, wey be oga for di Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority (NMPDRA), na start di tuk, say all regulatory decision go dey guided by national interest.
On her part, Oritsemeyiwa Eyesan, wey dem send come to head di Nigerian Upstream Petroleum Regulatory Commission (NUPRC), promise say she go make sure she hawk Naija oil for showglass, with digitalisation, take am play first na.
Hear her as she yarn her own