Lagos

Residents Drag Mata Say Why Isolo-NNPC Road Dey Take Time

todayDecember 19, 2025 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Unto matas!  says motorists and commuters don dey vex say di Isolo-NNPC road construction too slow, dat di ogbolor dragging don make pass 19 month we dem suppose take finish am.

Dis road wey no reach six kilometre, dem start to build am 39 months ago.

Say na late president Buhari government approve dis road three years back.

Residents dey, question dey beg authorities make dem do di needful to complete dis road.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app