Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Federal Govment don cut rope follow say any kidnapper or bandit go face di music just di way dem take dey treat terrorists.
Minister of Information, Mohammed Idris na im carry di mata for head as e take serious reach, siddon tori pipo dey tell dem for Abuja how di federal govment ready to wipe out any jaguda boi wey no wan allow Nigeria drink water keep cup.
According to Idris say di Federal Govment, now go dey use full counterterror law take tackle bandits and kidnappers so dat pipo and community go dey safe.
Written by: News Editor 1
Bandits Declared Terrorists FG Anti-Kidnapping FG Counterterrorism Nigerian Security Update
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025