Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos govo Sanwo-olu don officially lunch di new Lagos State Security Trust Fund (LSSTF) HQ for Ikeja Central Business District (CBD), to boost security for Lagos big time.
Say di project cost over #800 million and na big oga names like Kensington Adebukunola Adebutu go fund am, all to fund security for di state.
Sanwo-olu tuk say di move na smart investment wey go protect lives, property, and Lagos economic assets.
Written by: News Author
Lagos State Security Trust Fund LSSTF Headquarters
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025