Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Unto security mata for di Detty December, wi Nigerian Military don ogbonge security, operation ember guard for south west, from December 23, 2025 reach January 15, 2026, to boost security during christmas and post-festive period.
Talkin for flag-off ceremony, Theatre Commander, Rear Admiral Abubakar Mustapha, say intelligence report show say criminal activities fit increase, na why soldiers and oda security agencies don deploy to key areas for patrol and quick response.
E assure residents say military go work professionally and respect human rights, while e urge people make dem continue dia normal activities and give useful information to security agencies.
Written by: News Editor 1
Army Security Operation South West Nigeria Army New Operation Nigerian Army South West Security South West Security Boost
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025