National

Presidency Deny Rumour Say Tinubu Change Chief Of Staff

todayDecember 25, 2025 12

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Presidency don deny report wey talk say President Bola Tinubu don change im Chief of Staff, Femi Gbajabiamila.

Di rumour start afta some social media posts claim say Gbajabiamila don get replacement with Principal Private Secretary, Hakeem Muri-Okunola.

But government talk say di story no correct and say na fake news.

President Special Adviser on Information, Bayo Onanuga, beg Nigerians make dem ignore di false report.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app