National

NLC Tell Nigerians To Reject Fake Tax Laws

todayDecember 26, 2025 7

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Di Nigeria Labour Congress just area dey ginger Nigerians make no body gree for any tax law wey magic don enter, wey dem nor understand.

Un top yanings with tori pipo for Abuja, NLC President Joe Ajaero talk say such tax policies  dey make pipo trust for gorment.

E stress say tax justice mean say di rich must pay dia fair share and all unfair taxes against workers and poor people must stop.

Ajaero add say real reform need openness, fairness and wide consultation, not rushed laws driven by politics.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app