Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Minister of Aviation, Festus Keyamo, don reshuffle some big oga dem for Nigeria Civil Aviation Authority because people dey talk say corruption dey happen.
Dem say di change fit get connection with poor work and weak monitoring for di Directorate of Airworthiness Standards.
Meanwhile, Nigeria Safety Investigation Board release report say two different aircraft get serious incident for Kano and Owerri for December.
One Hawker aircraft crash-land for Kano with eight people inside, while Cessna crash for Owerri but nobody die or injure.
Written by: News Editor 1
aviation ministry probe Nigeria Federal Government aviation news Keyamo sacks NCAA officials NCAA corruption scandal NCAA management crisis Nigeria aviation corruption
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025