Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Wi Oga Presido Bola Tinubu say, like dis dey cry seriouly over di death of two Kano State House of Assembly members.
Di lawmakers, Aminu Ungogo wey represent Ungogo constituency and Aliyu Daneji wey represent Kano Municipal, die for different incidents within about one hour on Wednesday.
Inside statement from im media tuk tuk, Bayo Onanuga, Tinubu call di loss sad, tragic and painful.
E yarn say dia deaths don create big gap, wey go affect proper representation for dia constituencies.
Written by: News Editor 1
Kano breaking news Kano political news Nigeria political mourning Tinubu condolence message Tinubu mourns Kano lawmakers two Kano lawmakers die
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025