Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Over di weekend, nor be small flex for wi oga Presido, Bola Tinubu, Imo State Governor Senator Hope Uzodimma and other big people joinbodi with Lagos State Governor Babajide Sanwo-Olu flex, say dem dey celebrate di 73rd Eyo Festival for Lagos on Saturday.
Di festival wey people dey call Adamu Orisa play, shelle for Tafawa Balewa Square, if you see di agbada wey wi oga presido dek, you go clap.
On behalf of di presido, governor Sanwo Olu nor hide mouth talk about di festival, say, di Eyo Festival no be just ordinary celebration, but one strong sign of Nigeria rich culture and tradition.
Written by: News Author
73rd Eyo Festival Tinubu at Eyo Festival
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025