National

How NNPCL Take Do Escravos–Lagos Pipeline Afta

todayDecember 30, 2025 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPCL) tuk on Monday say dem don fully restore di Escravos–Lagos Pipeline System (ELPS) for Warri, Delta State.

According to statement from di company, di pipeline scarra wetin nor good afta unexpected explosion for December 10, 2025, and dem sha run one or two emergency parrol to control di damage.

NNPCL explain say dem work with different experts to contain di area, repair di bad section, pressure-test am and safely put di pipeline back to work, so Nigeria energy supply no go suffer.

Dem say di success na because of support from host communities, regulators, security agencies and staff, and e show dia commitment to protect energy security for di country.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app