Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Kebbi State Police Command don assure residents say security don return to normal afta one loud explosion happen for General Hospital, Bagudo, early Tuesday morning.
Di assurance come from di Police Public Relations Officer, SP Bashir Usman.
Police tuk say joint security team wey include Nigeria Police, military, and local vigilante dem quickly block and secure di area.
Dem also send Explosive Ordnance Disposal and CBRN specialists to check di scene properly.
Written by: News Author
Bagudo Hospital Kebbi State Police
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025