Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Rivers State House of Assembly on Tuesday tuk say dem reject N100,000 wey dem credit for each lawmaker account as Christmas bonus, wey Governor Siminalayi Fubara allegedly approve.
Di Chairman of House Committee on Information, Petitions and Complaints, Enemi George, na im sign di statement.
Dem say di money no follow due process because all public spending suppose get legislative approval before e fit enter account.
According report, di lawmakers don start return di funds and warn those wey send di money to always obey di law of di land.
Written by: News Author
Rivers Assembly News Rivers State Lawmakers
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025