National

Senator Leader: New Tax Laws No Be To Worry Nigerians

todayDecember 31, 2025 10

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Senator Opeyemi Bamidele, wey be Leader of di Senate, don clear Nigerians to coolelecoolele say di new tax laws no be to make life hard for Nigerians.

Bamidele yarn dis one for statement wey dem release for Abuja on Wednesday, as many people dey talk and complain about di new tax.

Im talk say di law na for help people, boost di country money matter, and make life beta.

Im still talk say people dey misrepresent wetin di law really mean.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app