OBODO NAIJA

Police Carry Joshua Driver Go Court

todayJanuary 2, 2026 15

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Ogun State Police don carry driver of Lexus SUV wey involve for crash with boxing champion Anthony Joshua go court.

Dem arraign di driver, Adeniyi Mobolaji Kayode, 46 years old, for Sagamu Magistrate Court on Friday, January 2, 2026.

Police talk say dem charge am because of di accident, and di case don officially enter court.

According to police spokesman, Oluseyi Babaseyi, di man face four charges, including dangerous driving wey cause death.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app