Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Area gather on Sunday for Lagos Island say one 15-year-old, Onate Oton-Efebo, do beta give away for mothers inside Maternity Hospital.
Di Secondary student touchlight tori pipo frequency say, na heart of love for community and for mothers, ni make am run di show.
According to Onate, di waka sef dey possible because of beta support wey im get from im mama and papa.
Say, dis na just di beginning, as e plan to do even more for people wey need help.
Written by: News Author
15-year-old charity Lagos Island Maternity Hospital
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025