National

Former Rep Member Say PDP Don Fail, Na Why Pipo Dey Run

todayJanuary 6, 2026 6 9

Background
share close

By: Esther Ayoola

Former House of Reps member, Dachung Bagos, don finally expose wey pipo dey gbase comot di pipos democratic party say di party don spoil beyond repair.

Bagos yarn dis one for TV sitdon tuk afta e officially join APC, say dem no dey jump party for ambition or eye service but because PDP no dey give people voice again.

According to am, APC agenda dey align with wetin people of Plateau State want, as governance na about better agenda, no be party name.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app