Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
A Federal High Court for Lagos don convict 35-year-old man, Deji Adesanya, dey sentence am to six months jail say im dey sell hard drugs, cannabis sativa, wey mehn dey call marijuana.
Justice Akintayo Aluko give di sentence afta Adesanya confess by imself say im dey guilty for di one-count charge wey NDLEA carry come court.
NDLEA tuk say dem catch am on November 22, 2025, for Safecourt Apartment, Ikate–Elegushi, Lagos with five kilogramof di drug.
Di prosecution tuk say Deji dey sell di cannabis without any permission, na why e break NDLEA law.
Written by: News Author
Cannabis Trafficking Drug Offences in Nigeria Lagos Judiciary Marijuana Sale
todayJanuary 15, 2026 5 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025