foreign

U.S Take Over Venezuela Oil Money

todayJanuary 8, 2026 5

Background
share close

By Ebi Oboko

US  say dem don dey control Venezuela oil sales and dat,  na dem go  decide how Venezuela go take spend dia money.

US Department of Energy na dey troway dis one for social media, say dem don even start to sell the oil for world market, and all the money go first enter bank accounts wey US dey control.

Dem say, dem don succeed sell about 30 to 50 million barrels, and the sales go continue as US government see fit.

Later, Trump tuk say, Venezuela na younger broda, say dem use di oil money buy only American-made goods like food, medicine, and equipment to fix light and energy for Venezuela.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app