Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Super Eagles captain, Wilfred Ndidi, don yarn say if FG no pay team dia 2025 AFCON bonuses before Saturday, e go pay dem by imsef.
FG, through Minister Doris Uzoka-Anite, don promise say dem go fast-track payment Thursday–Friday.
Ndidi tuk say e dey push team to train well since second game, and e don promise players and staff say e go cover di bonuses if government fail.
Written by: News Author
Ndidi Super Eagles bonus pledge Super Eagles bonus Wilfred Ndidi
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025