OBODO NAIJA

Sowore And Hin Mehn Drag Naija Police Over Ado Ekiti Attack

todayNovember 4, 2026 5

Background
share close

Seniorman presidential candidate of di African Action Congress (AAC), Omoyele Sowore and hin supporters, don go do small wi nor go gree for Nigeria Police Headquarters for Abuja on Tuesday, say make police explain di attack wey happun to am and hin team for Ado-Ekiti.

Di protesters demand make police do proper investigation, arrest, and judge everyone wey get hand inside di October 30 attack, including any security officer wey participate or cover di mata.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds