Lagos

Police Gbab Polish Man Inside Cannabis Farm For Apapa

todayNovember 4, 2026 8

Background
share close

Lagos State Police don kramp one 49-year-old Polish man, Thomas Razvickas, and 36-year-old Nigerian, James Chisome, over suspected indoor cannabis farm wey dem discover for Apapa, Lagos State.

According by di statement police tok tok, Abimbola Adebisi, police say dem burst enter di farm around 8:15am on Monday, after dem receive useful informate.

Police search di residential property and find special equipment wey dem dey use grow, harvest and process substances wey dem suspect say na cannabis.

Police tok tok, Adebisi, say di two suspects dey police custody, wia dem don make statements and dey provide information to help di ongoing investigation.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds