By Ebi Oboko
Iran presido, Masoud Pezeshkian, don bow to pressure, say dem go rearrange di iran economy wey dem spoil, dey warn protesters to be calming down.
Pezeshkian dey beg for tv sit don tuk, say make di protesters nor go do until “rioters” and “terrorist elements” con take over di mata, say dat one go be big wahala.
The protest don enter third week after market people for Tehran Grand Bazaar shut shop because rial don fall well.
Pezeshkian also say Israel and US dey try make the marras worse, say make dem nor listen to dem.