Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By Ebi Oboko
Lagos State gorment don release new plan say, dem wan turn all watersides for di state to beta business wey go bring state money.
Based on yanings with tori pipo, Di Commissioner for Waterfront Infrastructure Development, Dayo Alebiosu, tuk say, dis new policy go hapun dis 2026 and say, e show beta workings for 2025.
Before now, say people dey buy land dem for di waterside, dem go just pay once, build dia business without di lagos state benefiting.
Say Now, Lagos state go dey share profit with developers so the state fit continue to benefit from the land long-term.
Written by: News Editor 1
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025