Lagos

Chimamanda Adichie Drag Lagos Hospital Over Pikin Death

todayJanuary 12, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Senior Nigerian writer, Chimamanda Adichie, don drag one private hospital for Lagos, Euracare, say make dem come answer for wetin happen afta her 21-month-old pikin, Nkanu Nnamdi, kpai for di hospital.

Her Mata sef dey raise worries about di hospital as plenty, plenty pipo sef dey accuse di hospital of medical negligence and professional misconduct.

Say, like dis, Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, don also order investigation into di mata because say na big wahala for di state.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app