Lagos

Lagos Gorment Meet Doctors To End Strike

todayJanuary 12, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Lagos State Gornment say dem ma dey do everytin within dia power to resolve issues wey dey behind di ongoing strike by di Joint Health Sector Unions (JOHESU) in di state.

Di Permanent Secretary, Lagos State Primary Healthcare Board, Ibrahim Mustafa, yarn dis one for interview on Sunday.

Mustafa say, gornment sabi say problem dey for di health sector and dat, dem ma dey dialogue to restore normal operations across public health facilities.

Im explain oh dat, dem don do several high-level meetings on how to resolve dis mata

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app