Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Edo State Commissioner for Education, Paddy Iyamu, say, everywhere don calm down for Ekpoma after di plenty wahala wey follow anti-kidnapping protest for di area.
U sabi say, news bin report dat, police arrest some Ambrose Alli University students during di protest.
Na ontop TV sit don tuk, Iyamu yarn dis one on Wednesday dat indeed normalcy don return to Ekpoma
Written by: News Author
Anti-Kidnapping Protest Ekpoma Ekpoma News Security in Ekpoma
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025