National

ASUU Cry Out Over Money Mismanagement For Naija

todayJanuary 14, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Academic Staff Union of Universities, ASUU, don open tuks on why Najia schools dey suffer, say na mismanagement of funds and weak governance for some universities across di country be di problem

ASUU President, Professor Chris Pinuwa, tuk dis one for Abuja during di unveiling of di 2025 agreement between Federal Government and di union on Wednesday.

Pinuwa warn say di problem dey affect accountability, stability and academic standards for di university system.

E still add say weak governance structures dey stop proper use of resources for some institutions.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app