By: Rilwan Agbomeji
Chairmo of di Presidential Committee on Fiscal Policy and Tax Reforms, Taiwo Oyedele, don share update, say na small investors for Nigeria go gain from di new tax law wella.
E yarn dis one for di Cowry Quarterly Economic Discourse wey hapun on Thursday, say anybody wey sell asset wey no pass N150m and gain no pass N10m for 12 months dey automatically nor go pay tax.
E explain say pension funds and real estate investment trusts sef dey nor go dey pay tax.
Oyedele add say di law dey protect low-income earners, increase disposable income, and encourage reinvestment for di capital market.
National
Oyedele Repeat Tuk Say Small Investors No Go Pay Capital Gains Tax
todayJanuary 16, 2026 21
By: Rilwan Agbomeji
Chairmo of di Presidential Committee on Fiscal Policy and Tax Reforms, Taiwo Oyedele, don share update, say na small investors for Nigeria go gain from di new tax law wella.
E yarn dis one for di Cowry Quarterly Economic Discourse wey hapun on Thursday, say anybody wey sell asset wey no pass N150m and gain no pass N10m for 12 months dey automatically nor go pay tax.
E explain say pension funds and real estate investment trusts sef dey nor go dey pay tax.
Oyedele add say di law dey protect low-income earners, increase disposable income, and encourage reinvestment for di capital market.
Written by: Rilwan Agbomeji
FG capital gains tax clarification Nigeria capital gains tax news Nigerian investors tax relief Oyedele capital gains tax statement Oyedele tax policy comments
Similar posts
National
INEC Don Set Up AI Unit Ahead Of 2027 Election
todayOctober 9, 2026 15
National
Lassa Fever Don Kpai 263 People For Nigeria
todayOctober 9, 2026 8
Konfam Sport
3:00 pm - 8:00 pm
Top popular
Lagos Parent draw ear clear Lagos Island Students to stay clear from Cultism and Drug Abuse
Israel Giv Greece 22 Items Wey Dem Thief From Dem
Atiku Drag Tinubu Govment As Things Dey For Naija
Bad Smell Dey Worry Igbokoda Pipu Since Plane Crash
NAFDAC Seize Fake Drinks Wey Worth Over ₦2 billion for Lagos