Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos State Gornment don Konfamate, say one classroom block for Odokekere High School, Ikorodu, Make Gbowai for ground, collapse, describing di incident as “sad news.”
According to statement from di Special Committee on Rehabilitation of Public Schools (SCRPS) on Friday, nobody suffer wunjury and all di students dey safe.
Di committee tuk say di building, di owners don bin already dey planned to demolish am, to make way for bigger facility for di growing student population.
Govo Babajide Sanwo-Olu don order make all pupils relocate go nearby schools immediately so dat, dia school work no go stop, while dem arrange di building.
Written by: News Author
Ikorodu School Incident Lagos School Collapse LAGOS STATE GOVERNMENT Public School Accident Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025