Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Oga Govnor of Oyo state, Seyi Makinde don announce say im go pay ₦5 million each to di families of di five Forest Guards wey Jaguda boys Kpai for Old Oyo National Park.
Makinde tuk dis one when e visit Oloka Village for Oriire Local Government Area to check di place wey di incident happen.
In addition, e promise to give scholarship, reach university level for di children of di guards, come sti konfamate dat, di gornment don arrest three suspects wey get hand for di attack.
Written by: News Author
₦5 Million Compensation Forest Guards Security in Oyo State
todayJanuary 19, 2026 3 4
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025