Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Police for Anambra, like jet li don arrest one pikin wey dey work with Enugu native doctor, Obieze Ezeani wey dem dey call E Dey Play E Dey Show, for di abduction and murder of six-year-old girl,
According to police tuk, tuk, SP Tochukwu Ikenga, say, Di suspect, Friday Akonobi, 28, dem catch am for Awkuzu early momo on January 17, 2026.
SP Ikenga say Akonobi, join four oda pipo wey still dey run to give virgin girls to di native doctor for ritual, and dem dey pay ₦1 million for each girl, SP Ikenga explain.
Di six-year-old pikin, Ozioma Nwankwo, dem carry from Ikwo, Ebonyi State on May 10, 2025, police confirm.
Written by: News Author
Child Murder Enugu Enugu State Police Native Doctor Crime
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025