Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Kaduna state govo, Uba Sani, don go pay visit to di 44 nigerian army reference hospital for Kaduna, where e console di survivors of di recent jaguda bandit attack wey sup for im state, Sarah Achi and her daughter after dem regain freedom from kidnappers, say jaguda boys kpai her husband, Venerable Edwin Achi.
Anglican Archbishop of Kaduna Province, Most Revd. Timothy Yahaya, follow di Governor go di hospital to stand with di family during di difficult time.
Di Govo say di visit na to show say Kaduna State Government no go abandon victims of banditry.
Written by: News Author
Kaduna Bandit Attack Uba Sani Victim Family Consolation
todayJanuary 19, 2026 4 4
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025