Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Another fire badness don sup again, say One-storey building, wia pipo dey do business ni burn wetin nor good for Computer village Ikaja on Tuesday for Somoye Osundairo Street.
Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) sha reach area, explain to tori pipo dat di mata sup around 1:55 a.m. and as dem receive calls na so dem park dia tools, enter area for for rescue
According to report, LASEMA team reach di scene around 2:15 a.m. and see beta thick smoke and straight up dem start fight di fire.
Written by: News Author
Commercial Building Fire Computer Village Ikeja Lagos Fire Incident
todayJanuary 20, 2026 3 11
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025