National

First Lady Tell Nigerians To Protect Environment

todayJanuary 26, 2026 5 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

First Lady, Senator Oluremi Tinubu, for Abuja on Monday, don wire wire message to every Nigerians, say  make wi try our best to protect our environment and keep everywhere clean.

She tuk dis one  as dem di world dey mark International Day of Clean Energy 2026, with theme “Clean Energy for People and Planet.”

Senator Oluremi explain say make everybody dey use renewable energy and sustainable technologies because na di only way to preserve environment and healthy living.

She conclude tuks dat na joinbodi doings go hellep build greener and healthier planet for everybody.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app