Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don land for Ankara, capital of Turkiye, for state visit.
Im plane touch ground around 9:03pm, local time, and Turkish gornment pipo wey Minister of Education, Yusuf Tekin lead, ni welcome am for Airport.
Nigerian embassy pipo for Turkiye, including Chargé d’Affaires Ambassador Zayyad Abdulsalam, join receive President Tinubu.
Untop corner, corner yarnings with tori pipo, Yusuf say Baba seyi entering Türkiye na for business
Written by: News Author
Ankara Turkey visit Nigeria president abroad Nigerian diplomacy Tinubu state visit
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025