By: Rilwan Agbomeji
Lagos State Police command don arrest one man, Kosiso Chukwem-Nenyem, say n aim send di alleged bomb threat messages via WhatsApp to two schools for Lagos.
Commissioner of Police, Olorundare Moshood Jimoh, talk dis one when e dey brief tori pipo for Command Headquarters, Ikeja, on recent security operations.
Jimoh press tuks on di arrest wey dem  don make for past  di weeks.