Lagos

Govo Sanwo-Olu Go Open Old Ojo, Irede, Navy Town & Buba Marwa Roads

todayJanuary 28, 2026 7

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, say don buy waka open Old Ojo Road (Phase 1) for Oriade area inside Amuwo-Odofin LGA, alongside three oda roads wey be Irede, Navy Town and Mumuni Adio (Buba Marwa) roads.

Di state Commissioner for Information, Gbenga Omotoso, tuk say di inauguration show say di govo dey serious with di transportation part of im THEMES plus agenda.

Di newly reconstructed 10.1km roads go connect Lagos-Badagry Expressway Blue Line rail with jetties for water transport, making movement easier for residents and businesses.

Omotoso add say gornment  dey upgrade di roads because of dia strong economic importance and to make sure say dem last long.

 

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app